HAPPY BIRTHDAY TO OFFICER IKOKU



 As today na my birthday 😌

This 1 million wey i don manage see for this industry 🥴🙄

Na to send 800k give my babe Sandra wey dey Uk tell am say yes today na Investor bday 🤪😎

Then I go use 150k buy sub make i use dey watch her online (TikTok) if she dey cheat on me 😌😩

Carry 46k arrange better yellow garri with sugar and groundnut. I go still buy onions sha so that if you blind the onions fit clear your eyes 🥴 make you no come say na for my bday you blind 🙄

Then inside the remaining 4k i go use am pay Sabinus and Davido make dem come perform live.

Happy birthday to me.
#officerikoku

Comments